News Shared is News Heard !

1. You drank garri twice today, bought N100
recharge card and got
10mb, came on
facebook and wrote
“money no be problem”..
Your case dey court.

2. You dey owe mama
ikenna N50 and you dey
wear “my money grow
like grass t- shirt”..
Weldone oo!

3. You fit pay N5,000
enter club but for
church na N20 be your
offering..
God is watching u o

4. You are too big to
dance in church but you
go gaga crazy when you
hear the (gbedu wey
dey burst brain-OLUWA
NI).. God dey watch u o

5. You’re married but
still chases other ladies
and you claim you’re
going for refresher
courses.
Your cup go soon full.

6. Just because you met
him in a bus and he
bought you gala, you
come store him number
as “bros gala”… Sista
tnk u o

7. U ar an o level holder,
but nah u they sponsor
your girl for uniben.
My broda you be
scholarship board?

8. You dey inside hotel
room snap picture come
upload am write “home
sweet home”, \
your mata dey God hand. .

9. You enter public
transoprt to go
shoprite go snap picture
with oda people goods,
abeg wetine I wan tell
u.

10.U way go read this
my post, u no go
comment, my dear u
get leprosy for hand?..

You dey read this post but you no wan comments your matter go soon enter herds men hand.
????

lolz plz share joor